Download: MP3 Music, Lyrics Nothing By Minister Moses Bliss
Nigerian Renowned Anointed Eminent Award winning Gospel Minister “ Moses Bliss ” is yet out with a brand new Melody Tittled “ Nothing ” This reminds us of Luke1:37 For with God nothing shall be impossible.Remain blessed as you tune in.
Moses Bliss – Nothing Lyrics
OFFICIAL LYRICS
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no Matter
Wetin you dey go Through
Make you no Forget
No thing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no Fit Change O
E no Matter
Wetin dem be Tell you
(I’m here to tell you)
Nothing wey God no Fit do
No Man wey God no Fit Bless
No Man wey God no Fit Help O
E no Matter
Wetin you dey go Through
(I have come to Tell you)
No man wey God no Fit Bless
No Man
Wey God no Fit Lift (Ah)
No Man wey God no Fit Lift
E no Matter
Wetin you dey go Through
Make you no Forget
No man wey God no Fit Lift
No Door
Wey God no Fit Open
No Door wey God no Fit Open
E no Matter
Wetin you dey Go through
(I’m here to tell you)
No Door wey God no Fit Open
No Man
Wey God no Fit Heal
No Man wey God no Fit Touch O
I’ve never seen
The Righteous Forsaken
Never seen the Sea Begging Bread
I’m here to Tell you
No Man wey God no Fit Heal
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no Matter
Wetin you dey go Through
I’m here to Tell you
Nothing wey God no fit do
E no Matter
Wetin you dey go Through
Make you no Forget
Nothing wey God no fit do
Download MP3: Music, Lyrics, By Mr M & Revelation Titled– At Your Feet Feat. Nathaniel Bassey & Chris Okolo
Download MP3: Music, Lyrics, Titled Burn the World By Gospel Minister Lawrence Oyor Ft. Godswill Oyor
Download MP3: Music Titled Ayaya By Gospel Minister Tim Godfrey Ft. Fearless Community
Download MP3: Music, Lyrics, Titled Banner By Godswill Oyor Ft. Lawrence Oyor
Download MP3: Music, Titled I Really Love You By Gospel Minister E-Daniels Ft. Sarah Effiong
Download MP3: Music Titled Rohi the Good Shepherd By Gospel Minister Jimmy D Psalmist Ft. Kaestrings
Daily Memory Verse
Kingdomfavoured Prayers
Dunamis Seeds Of Destiny 29 June 2025 Devotional By Pastor Dr. Paul Enenche and Pastor Dr. Mrs. Becky Enenche Topic : Bitterness – The Enemy Within
Open Heaven 29 June 2025 Sunday Daily Devotional By Pastor E. A. Adeboye Topic – Covenant Partnership With God