Download MP3: Music, Lyrics, Marvelous God By Minister Moses Bliss Ft. Mike Aremu
Moses bliss & Mike Aremu photo credit

Nigerian Renowned Anointed Eminent Gospel Minister Moses Bliss Ft. Mike Aremu is yet out with a brand new Melody Tittled “MARVELOUS GOD “ Remain blessed as you tune in .
MARVELOUS GOD 4MB Download
MARVELOUS GOD Lyrics by Moses Bliss
[Intro]
Marvelous God
You are so Good
Marvelous God
You are so Good
Marvelous God
You are so Good
Marvelous God
You are so Good
[Chorus]
Marvelous God
You do what no Man can do
Open Doors no Man can Shut
You are Marvelous God
Marvelous God
You do what no Man can do
Open Doors no Man can Shut
You are Marvelous God
Marvelous God
You do what no Man can do
Open Doors no Man can Shut
You are Marvelous God
Marvelous God
You do what no Man can do
Open Doors no Man can Shut
You are Marvelous God
[Verse]
Shebi Nar You
Wey give me Better Life
(Better Life)
And You Pick me up
From the other Side
And You Plant my Feet
For the Waterside Oh
You Keep me Up
You Organize Me Oh
Anytime I kno, kno, kno, Knock
You no waste Time
You dey Open the Door
Wetin I See
Is a Blessing Galor
And on top my Head
You dey Pour, pour, pour, Pour
Anytime I kno, kno, kno, Knock
You no waste Time
You dey Open the Door
Wetin I See
Is a Blessing Galor
And on top my Head
You dey Pour, pour, pour, Pour
Anything You Say
Is Yea and Amen
We cannot deny You are so Amazing
When we say You are Good
Is an Under Statement
Amen, Amen
[Chorus]
Marvelous God
You do what no Man can do
Open Doors no Man can Shut
You are Marvelous God
Marvelous God
You do what no Man can do
Open Doors no Man can Shut
You are Marvelous God
[Bridge]
See the things You do
E dey Blow my Mind
I’m Amazed, I’m Amazed
Lord I’m Amazed
Lord I’m Amazed
The way You Blessing me
E dey Blow my Mind
I’m Amazed, I’m Amazed
Lord I’m Amazed
Lord I’m Amazed
When I Thought
That You have done too Much
You still dey do
Baba You dey Do, Do, Do, Do, Do
Do Do Do Do Do
You still dey Do
See the things You do
E dey Blow my Mind
I’m Amazed, I’m Amazed
Lord I’m Amazed
Lord I’m Amazed
The way You Blessing me
E dey Blow my Mind
I’m Amazed, I’m Amazed
Lord I’m Amazed
Lord I’m Amazed
When I Thought
That You have done too Much
You still dey do
Baba You dey Do, Do, Do, Do, Do
Do Do Do Do Do
You still dey Do
You still dey Do
Jesus, You still dey Do
Baba God, You still dey Do
You still dey Do
Download MP3: Music, Lyrics, By Mr M & Revelation Titled– At Your Feet Feat. Nathaniel Bassey & Chris Okolo
Download MP3: Music, Lyrics, Titled Burn the World By Gospel Minister Lawrence Oyor Ft. Godswill Oyor
Download MP3: Music Titled Ayaya By Gospel Minister Tim Godfrey Ft. Fearless Community
Download MP3: Music, Lyrics, Titled Banner By Godswill Oyor Ft. Lawrence Oyor
Download MP3: Music, Titled I Really Love You By Gospel Minister E-Daniels Ft. Sarah Effiong
Download MP3: Music Titled Rohi the Good Shepherd By Gospel Minister Jimmy D Psalmist Ft. Kaestrings
Daily Memory Verse
Kingdomfavoured Prayers
Dunamis Seeds Of Destiny 29 June 2025 Devotional By Pastor Dr. Paul Enenche and Pastor Dr. Mrs. Becky Enenche Topic : Bitterness – The Enemy Within
Open Heaven 29 June 2025 Sunday Daily Devotional By Pastor E. A. Adeboye Topic – Covenant Partnership With God