Download MP3: Music Lyrics, If No Be You By Gospel Minister Moses Bliss Ft. Festizie, Ebuka Songs, Chizie,Neeja, Doris Joseph,SON Music, Ajay Asika
Nigerian Renowned Anointed Eminent Gospel Group Spotlite Ft. Moses Bliss-Festizie, Ebuka Songs, Chizie,Neeja, Doris Joseph,SON Music, Ajay Asika is yet out with a brand new Melody Tittled “ IF NO BE YOU” Remain blessed as you tune in.
IF NO BE YOU LYRICS MOSES BLISS
[Chorus]
If No Be You where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all
When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You.
If No Be You
Where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all
When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You
[Verse 1]
When I Think
Of all You’ve Done
I no Fit Talk am all
You No Dey Disappoint
Nar You Dey Pick me
When I Fall
If E no be for Your Grace
If to Say You no Show Face
My Life for no make Sense at all
I will Praise You Everyday
[Verse 2]
This Life I Live
Is a Testimony
I’m Grateful for Your Grace
That has kept me in this Race
You Fill my Life with Goodness
Now all I See is Witness
You’ve made my Life a Statement
Your Love, I am Contempted
[Chorus]
If No Be You
Where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all,
When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You.
[Verse 3]
Father of Love
Your Mercy Sure
You no dey Fail, I don See result
I must Confess Say
Your Word dey Work
Daddy Your Word Dey Work
And E Sure for us.
You Hold my Hand
And Show me the Way
You no Let me Fall
My Legs dey Shake
Pilar of my Life,
I go Sing Your Praise
Since You Touch my Life
I No be the same.
[Verse 4]
I Remember when Suffer
Tie me Like Wrappa
Dey Plenty Palava
The Story never Finish
Cause I get God
Wey dey Answer me O.
Suddenly You Changed Me
Gave my Life a Meaning
Now I am Counting my Blessings
Every Season O
Daddy, Nar You Stand by Me
When trials and temptation
Them dey walk by Me.
[Verse 5]
Really You Truly are my Savior
My Father
There can never be Another
You’re are my Shephard
My Provider, (Always)
You dey Lead me,
You dey Answer my Prayer
You’re are my Lord and my Master
No dey ever Let me Suffer (LAYE)
I keep on Loving You (You)
For You have been so Good (Good)
I Pour my Heart to You
For this Your Love is True.
[Chorus]
If No Be You
Where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all
When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You
Download MP3: Music, Lyrics, By Mr M & Revelation Titled– At Your Feet Feat. Nathaniel Bassey & Chris Okolo
Download MP3: Music, Lyrics, Titled Burn the World By Gospel Minister Lawrence Oyor Ft. Godswill Oyor
Download MP3: Music Titled Ayaya By Gospel Minister Tim Godfrey Ft. Fearless Community
Download MP3: Music, Lyrics, Titled Banner By Godswill Oyor Ft. Lawrence Oyor
Download MP3: Music, Titled I Really Love You By Gospel Minister E-Daniels Ft. Sarah Effiong
Download MP3: Music Titled Rohi the Good Shepherd By Gospel Minister Jimmy D Psalmist Ft. Kaestrings
Daily Memory Verse
Kingdomfavoured Prayers
Dunamis Seeds Of Destiny 29 June 2025 Devotional By Pastor Dr. Paul Enenche and Pastor Dr. Mrs. Becky Enenche Topic : Bitterness – The Enemy Within
Open Heaven 29 June 2025 Sunday Daily Devotional By Pastor E. A. Adeboye Topic – Covenant Partnership With God