Download MP3: Music, Lyrics You are Great By Gospel Minister Moses Bliss Ft.Festizie, Neeja, Chizie, Son Music & Ajay Asika
Spotlite Nation, a distinguished Nigerian gospel group, collaborates with Gospel Minister Moses Bliss,Ft. Festizie, Neeja, Chizie, Son Music, and Ajay Asika in their latest melodious release titled “You Are Great.” Remain blessed as you tune in.
Moses Bliss x Festizie, Neeja, Chizie, Son Music & Ajay Asika – You Are Great Lyrics
You give me wings
Now I’m up in the air
As I dey plant
You dey give me the rain
If no be You
Tell me where I for dey
Baba I thank You
Dem for don laugh me
No be today
Ebenezer,
You dey show me Your grace
Na Your light
Wey dey show me the way
Baba I thank You
You are greatly to be praised
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Lord You are great
You are greatly to be praised
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Jehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Jehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Me no fit deny oh
All of my blessings na divine oh
When I look around oh
All I see na Your hand oh
Oh my Daddy oh
When e sour
You dey make am sweet oh
This Your grace oh
E loud oh
E dey speak for me oh
From my head down to my toes
Bianule bianule
Ifechukwu ne me oh
Your love is ever sure
I will let the whole world know
Chineke Chineke
Na You I dey follow
Lord You are great
You are greatly to be praised
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Lord You are great
You are greatly to be praised
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Jehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Jehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Baba no dey delay
If I call am na cha cha cha
Everything na confirm
E no get hand for yama yama
I can’t explain the wonders
Of Your presence in my life
Na only You be God
I know wey nor go fit to lie
Ojumegbo Judah
I troway salama
Onyenememma
I’ll praise You forever
When you check am you go know
Who the blessings dey follow
From the northside to the southside
See na Jesus we dey show
You are greatly to be praised
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Lord You are great
You are greatly to be praised
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Jehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Jehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba
Cos e dey happen as You talk am
Baba I thank You
Download MP3: Music, Lyrics, By Mr M & Revelation Titled– At Your Feet Feat. Nathaniel Bassey & Chris Okolo
Download MP3: Music, Lyrics, Titled Burn the World By Gospel Minister Lawrence Oyor Ft. Godswill Oyor
Download MP3: Music Titled Ayaya By Gospel Minister Tim Godfrey Ft. Fearless Community
Download MP3: Music, Lyrics, Titled Banner By Godswill Oyor Ft. Lawrence Oyor
Download MP3: Music, Titled I Really Love You By Gospel Minister E-Daniels Ft. Sarah Effiong
Download MP3: Music Titled Rohi the Good Shepherd By Gospel Minister Jimmy D Psalmist Ft. Kaestrings
Daily Memory Verse
Kingdomfavoured Prayers
Dunamis Seeds Of Destiny 29 June 2025 Devotional By Pastor Dr. Paul Enenche and Pastor Dr. Mrs. Becky Enenche Topic : Bitterness – The Enemy Within
Open Heaven 29 June 2025 Sunday Daily Devotional By Pastor E. A. Adeboye Topic – Covenant Partnership With God